My contri pupil, I thank god say government and union way dem de call nupeng don say no more strike for tu weeks,so dat dem wit government fit sitdown and Tori how dem go pay de pupil way trutru bring oyel from oversea wen government never pay, de trut be say some want to use magomago take collect awuf money, but goverment say dem must to make sure say na onli de pipol way show paper say dem bring oyel naim dem go pay,but de tin way pinch awa bodi be say, wetin concine nupeng wit say dem nor pay oyel marketers? Abi dem sabi wetin we nor sabi? Hen, if I be president, I go cach dem and put hot pepe for dem eye, bicos dem surfer us wel wel oo,tel mi, why dem go take panadol for anoda pecine headache ah de Tori taya us o.
until una read me again make una stay wel o.
Friday, 24 August 2012
Tuesday, 21 August 2012
Tabitha Kumi Talk Naija 'Tory!
Una welcome o!
My country-people, as I dey here so, I sabi dis countri well well! I don work for news-place, where den dey tell all d countri ppl all d 'tory of everytin wey dey happen!
I believe for this countri, and I love this countri well well, so for this my 'blog' we go dey talk everytin wey dey happen everywhere.
Make una dey visit am, make we tell you wetin dey happen before it knack radio or television!

Monday, 20 August 2012
Tabitha Kumi Talks Nigeria!
Welcome!
I'm Tabitha Kumi and I know all bout Nigeria! From music, to entertainment, to politics and current affairs, I know the ins and outs of this country like I know the back of my hand. And I'll be telling you all about it!
I've got an impulse on what will happen tomorrow! I've been a journalist, and I'll be handing you the news just as it breaks! So sit back, relax, and read the news before it happens.
Follow me on Twitter: @TabithaKumi
Subscribe to:
Posts (Atom)